Akpos WAEC questions:1.Inside Jackie Chan & jet Li whogo - TopicsExpress



          

Akpos WAEC questions:1.Inside Jackie Chan & jet Li whogo beat?.........2.Inside indomie & macaroni,which 1 sweet pass?.........3.Inside girls & boys,who doamebo pass?.......4.5.Inside fowl & goat,who getvoice pass?.......6.Inside Ogboni & Illuminati,which1 sweet tojoinpass?......7.No difference btw agbero &police because d both of themthey collect money 4 busstop & they wear uniform.......True or false?8.Everybody don thief b4......Trueor false?9.Inside Politician & yahoo boys,who girls followpass?.......10.Finally,Inside me wey write disthing & U wey deyread am,who no get work?.
Posted on: Sat, 13 Jul 2013 20:36:21 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015