Akpos call customer care by 1am. After 30mins of advert finally - TopicsExpress



          

Akpos call customer care by 1am. After 30mins of advert finally akpos comes on line. Customer care: Hello this kingsley from mtn customer care how can I help u. Akpos: God punish u. Customer care: orry sir dats not polite wats the problem? Akpors: Na me u de ask? Check ur tym wetin de nack? Customer care: Sir dis 1:30am. Akpos: So why u no dey sleep u be winch? Customer care: No sir am not a wizard. Akpos: Den wetin u be, others neva sleep finish? Customer care: Sir pls go straight to the reason why u called. Akpos: Ok. I get #99 naira for my fone abeg transfer me #1 naira make I take make midnight call. One word for Akpos
Posted on: Thu, 01 Aug 2013 22:06:28 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015