Akpos goes to heaven Akpos died and went to heaven where he - TopicsExpress



          

Akpos goes to heaven Akpos died and went to heaven where he met Angel Micheal. Akpos: So finally I make heaven after all the rubbish wey I do for life. Thank God for God.oO! Angel Micheal: Oya cum enter ya room. Akpos: Bros Micheal wetin dey sup for downstairs cos the noise na DIE. Angel Micheal: Na hell fire be dat. Akpos:: I fit go peep? Angel Micheal: No wahala but we go lock gate by 5pm so if you no quick cum back you go just stay hellfire. *******Akpos goes 2 peep and there he sees all the celebrities that ever lived on earth clubbing and having alot of fun.******* Akpos comes back by 4pm and Angel Micheal speaks: Nice to see you back early my son you are truly a son of God. Akpos: No.Oo! E dey happen for that side. Chikitos and enough flexing full there. Here dey dull and I no like dulling area. Abeg! I come pack my load before Una Lock Heaven.
Posted on: Mon, 21 Oct 2013 22:20:19 +0000

Trending Topics



y" style="min-height:30px;">
Not sure what size is right for you? It depends on your hair type
De origem africana mas com influência ibérica, o congo já era

Recently Viewed Topics




© 2015