"As Jang dey jang body go everywhere dey throw agbada left right - TopicsExpress



          

"As Jang dey jang body go everywhere dey throw agbada left right and center say na im be chief of governors, Amaechi come hear and come send message go meet am say..”Look, old man I nor dey play for here o, I don warn you say na me win election and na me be chairman, all this your denge pose wey you dey do so nor be am o. make you respect yourself o otherwise egbe go knack o.” Anyway, make una read the letter wey Amaechi send im bros/opponent Jang." zazugist/gov-amaechi-don-draw-gov-jang-ear/
Posted on: Tue, 18 Jun 2013 07:41:16 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015