Bross nor vex abeg, Wen dis plane dey land?… I dey miss my - TopicsExpress



          

Bross nor vex abeg, Wen dis plane dey land?… I dey miss my baby, I need ahm around… Na since 2(time), I sitdown for dis arrival… Hungry to see her, I dey swallow saliva … Strench neck dey look, pple wen dey come… Anticipation won kill me, Dis won nor be fun… The fun na, Wen we dey Elegbo plane dey come… Post go instagram, As champagne dey come… No messi, Wen I dey form lyk Beckham… Dem sey na small world, Shey ur papa fit treck_ahm… Na all dis my crase_man words, Nhy my babe dey like… Her favourite na, Ashawo nor dey go on strike?… U too fine, Abeg gerat comurt for here… Skin dey shine. Wetin?, U rub groundnut oil?… Dem nor dey fine like dis, Na wickedness joor… Syke!, Im just kidding, Carry ur neck joor… My babe waist, Big pass Jonathan problem… D way men dey look if she dey dance, U go like blow dem… Owna dey crase abi?, Owna won mad abi?… Make d backyard dey scatter, Like old man teeth… #My_Baby@#Erigga #New_Money_ENT #Fegianos_Copy
Posted on: Sat, 30 Aug 2014 19:24:12 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015