Check out this yab; conductor:Better - TopicsExpress



          

Check out this yab; conductor:Better babes wey get focuss don retire for village this period go find husband,u still dey town ,wear yellow trouser dey hussle with suffer! Babe:You dey kolo,u no be person,abi u no wan marry? Conductor:You go waka far,if I hammer ,I go go village go find better girl during xmas!U be sign of bad luck,u don hussle jan to Dec yet u still d hussle inside city!Abeg waka loss inside one village make we see current babes dey carry ,no be expired tomato! Babe:I no blame u. Conductor:Before nko?I near u b 4? Babe :Waka. Conduct:I collect am ,so far u waka enter jungle loss for this town! Passengers:hahahahahah!
Posted on: Fri, 19 Dec 2014 19:46:34 +0000

Trending Topics



a>

Recently Viewed Topics




© 2015