Conversation between a hungry Rat in my Room and Me Rat:.... - TopicsExpress



          

Conversation between a hungry Rat in my Room and Me Rat:.... (with tiny voice) hello. Me:.... hello, who am i speaking wit? Rat:.... na Miss Anita be dis abi? Me:.... yes u are speaking wit Miss Anita..., who is dis pls? Rat:.... so u no recognize my voice abi?....Na me ur roommate. Me:.... u say what?. Rat:.... ur roommate Rat..., I dey ur room now.. Me:.... i beg ur pardon? Rat:.... which yeye beg u dey beg... i never chop since yesterday wey u waka comot... I check that place wey u dey put food.., i no see anything... I check d kitchen nothing. I even check ur fridge no single food there. E be like say u wan kill me wit hunger abi..No problem.., i just say make I let u know say that ur certificate 4 inside your wardrobe wey dem write ABIA STATE UNIVERSITY.....i don chop dA comot.e remainBIA STATE UNIVERSITY...,Let me see which work u go take BIA state university find..,yeye girl
Posted on: Fri, 22 Aug 2014 10:48:44 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015