Dem say bokoharam don poison all the beans andi don buy half bag - TopicsExpress



          

Dem say bokoharam don poison all the beans andi don buy half bag of beans keep 4 house. When i cook, i first go give my dog bingo chop i waite maybe bingo go die 45 minute nothing happen i go chop my own na him gateman run come tel mesay bing6 don die i run enta kithen dey pour palm oil, crude oil for my mouth, gateman run cum bak say d driver wey kill bingo wan cum beg me : haha if na u weitin u go do d gateman.
Posted on: Tue, 06 Aug 2013 12:55:27 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015