E be like say una never notice wetin dey happen for we Society, - TopicsExpress



          

E be like say una never notice wetin dey happen for we Society, and that thing dey disturbing fa. Kai, common sense don dey disappear from our Society o, and people just fold their hands dey look. The situation don bad sotey people dey find am very difficult to make decisions for themselves. Na wa, one girl go get problems with her boyfriend and she go go report her boyfriend to him elder brother. Her guy elder broth
Posted on: Fri, 27 Sep 2013 21:32:03 +0000

Recently Viewed Topics




© 2015