E get one particular restaurant wey i dey chop 4 GRA, E get one - TopicsExpress



          

E get one particular restaurant wey i dey chop 4 GRA, E get one oyibo wey dey always come chop there too... Any tym dis oyibo chop finish he go shout ' Hey', so I wonder wetin dey make am shout, i decide to chop wetin d oyibo dey always chop so maybe me self go shout too.. when i reach d restaurant last wk friday, i order wetin d man dey chop.. Dem tell me say na chicken & red wine, so i chop am, but i no shout, i colet xtra plate, but i stil no shout.. na then i just vex ask 4 my bill. D waiter tell me say one plate of chicken & red wine na N75,000 then d xtra plate na another N75,000.... na then i shout hey hey hey hey,I still dey shout till now.... Abi wat do u expect
Posted on: Mon, 08 Jul 2013 11:20:09 +0000

Trending Topics



>La Directa ha investigat les 60 principals companyies per
Oh! Please dont you rock my boat Cause I dont want my boat to be
Pablo Villacis..... Im American hispanic and Im tired of how all
Our Government have NOT manned up and restricted incoming travel
For the second time this month...a film crew is coming to my
Samsung Galaxy Note 3 Quad Core. Premium Copy. (Not

Recently Viewed Topics




© 2015