E get one particular restaurant wey i dey chop 4 GRA, E get one - TopicsExpress



          

E get one particular restaurant wey i dey chop 4 GRA, E get one oyibo wey dey always come chop there too... Any tym dis oyibo chop finish he go shout ' Hey', so I wonder wetin dey make am shout, i decide to chop wetin d oyibo dey always chop so maybe me self go shout too. When i reach d restaurant last wk friday, i order wetin d man dey chop.. Dem tell me say na chicken & red wine, so i chop am, but i no shout, i collect extra plate, but i no still shout. I say dis oyibo na mumu o, why e dey always shout like dat now? Na then i just vex ask 4 my bill. D waiter tell me say one plate of chicken & red wine na N75,000 then d extra plate too na another N75,000. Na then i shout hey heyy heyyy heyyyyyyyyyyyyy yyyyyyyyyyyyyyy yyyyyyyyyyyyyyy yyyyyyyyyyyyyyy yyyyyyyyyyyy,I still dey shout till now eeeeeeeeeee.
Posted on: Mon, 29 Jul 2013 23:41:24 +0000

Trending Topics



eliberate creation Is
Neonicotinoid pesticides are causing significant damage to a wide
I was trying to figure out why everyone is congratulating me and
l. As pledged to update you on upcoming NISA events, NISA in
Be Filled With the Holy Spirit By F.B. Meyer • Yield to
Job Code: PR/2014/001 Job Role: Production Eng.
--> Plants are not passive entities merely subject to

Recently Viewed Topics




© 2015