E get one particular restaurantwey i deychop 4 GRA,E get one oyibo - TopicsExpress



          

E get one particular restaurantwey i deychop 4 GRA,E get one oyibo weydey always come chop theretoo... Any tym dis oyibo chopfinish he go shout ' Hey',so Iwonder wetin dey make amshout,i decide to chop wetin d oyibo dey always chop somaybe me self go shouttoo..when i reach d restaurant lastwk friday, i order wetin d mandey chop.. Dem tell me say nachicken & red wine, so i chopam,but i no shout,i colet xtra plate,bu
Posted on: Fri, 21 Jun 2013 09:24:00 +0000

Trending Topics



this-is-a-very-topic-10154496453455393">Beyond the implications for the Middle East, this is a very
hahahhahahahahhaha agar interview me pass kar diya to bahut badi
I dont know a lot, about a lot of things.....I do know Ive made a

Recently Viewed Topics




© 2015