English: As it is written in the bible Warri: As dem yan 4 - TopicsExpress



          

English: As it is written in the bible Warri: As dem yan 4 bible English: jesus entered the boat with this disciples! Warri: bros J cum enta canoe with I’m padi dem! English : As the boat was sailing,there was a great storm! Warri: As the canoe dey move na I’m yawa cum gas! English:.the storm waz so great with it was like a whirlwi nd! Warri: As the yawa dey gas na I’m kasala brust join! English: the discpline became so afraid and they shouted Master! Master! Warri: na im lives fail im padi dem ,na im dem begin dey hala Bros eh! Bros eh!. English: jesus got up and calmed down the wind! Warri: na so bros J get up kon arrange the mata! English:. He turned to his disciples and said oh ye with little faith ! Warri:.na im bros J luk im padi dem shake im head kon provoke “O BOI ! Una fail ma hand oo! English:.the disciples replied and said what MANNER of man is this Warri:..im padi dem kon hala. “SHOO” bros J which level nan! U BE WINSH - See more at: funnigeria/jokeswarri-bible-is-finaly-outgrab-your-copy-now/#sthash.oD2Ze6Mt.dpuf
Posted on: Sat, 15 Jun 2013 15:01:37 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015