FINANCIAL MANAGEMENT WARNING. Please dont try it anywere: I Get - TopicsExpress



          

FINANCIAL MANAGEMENT WARNING. Please dont try it anywere: I Get 2000k nd na expensve food i been wan chop nd dat one my money no fit buy. Wetin i wnt coss dat kin 50k i jst chil enta macdonad, sitdown 4 VIP i oda plates of flied rice, 3 plates of italian chicken soup and 2 plates of paper soup 2 balance equation i oda 4 bottle of french wine 2 cool my temper. As i finish i ask 4 my bill d waiter de smile brigam de smile anyhow as i see d bill my broda na 150k i smile look d waiter i cme telam say i no get money 2 pay. We argue 4 like 30 minute and 2 mke d mata worse i slapam b4 i knw dem cal police 4 me. The police man arest me i no even ague as we dey aproach Police station, i chuk hand for pocket rojeram 1k. D police man thank me like say 2mrw nodey d guy waka go him way me ma go my way.
Posted on: Tue, 23 Sep 2014 18:49:55 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015