FUTA students be like: AM MISSING SCHOOOOOL!! wow cant blive itz - TopicsExpress



          

FUTA students be like: AM MISSING SCHOOOOOL!! wow cant blive itz nw 68dayz counting..I miss MAINGATE!! (All doz sheriff security men wey dey search cars evn when itz empty!!)I miss campus SHUTTLE DRIVERS!! obanla ....obakekere (Dem no dey eva get change!!)I miss futa junction!! (Prayer ground for xtian, 24/7)I miss GT BANK!!! (D only bank wey students go queue all d day,and go withdraw wit extension&charger!!!)I miss 1st BANK!! (Alwayzonline!!!!)I miss UBA BANK!!I miss LIBRARY!! (While u dey concentrate on urbooks and odas go find wife and husband)I miss greathall!!! (I reserve my comments!!!)I miss Etf!!! ( Hmmmm, God wil save u guys) I miss LT 1 & aud 2 where the olofofo reads.Misssss akindeko HALL!!!! (D only hostelwey get fm!!!Donly hostel wey get spiderman!!Concotion rice and beans 24/7)I miss futa bread !!savour,chapters at south gate.I miss awopetu.....miss MEE I miss akindeko boys (Alwayz deyDo ARO for u when dem c gal wt babe)I miss bola hostel (Swagger por) I miss back of big LT!!! (D only restaurant wey customer go line up befor u eat!!!)I miss new hostel and der staircases ,I, miss front of jibowu!!!(Romance Į̸̸̨§ reaaadddyyyyyyy yy!!!) I miss akindeko mirror where u check urself even Wen u r late for class. I miss my roommates(dipo and Daniel) ,aroma of Popcorn all over,wrisky n co.I miss night class!!! (Guyz toastin,galz greein,thieves thiefing,90% sleeping)I miss all dem babes,secret admirers, loved ones, and my close friend/pals fakefrnds,I miss knighthouse my hostel at southeast predegree students ,(wen dia is no light),I miss sitting down @SOS faculty basement(just 2 c fine girls wit short skirts).My own b say: I miss watchin SMS(scientific max shishi)Abeg,add urs. GREATest FUTARIAN. DHAYOR.......... 07062602806 I miss U....
Posted on: Mon, 09 Sep 2013 19:21:45 +0000

Recently Viewed Topics




© 2015