GUY NA YESTERDAY I KNOW SAY NAIJA NO DEY CARRY LAST. Imagine - TopicsExpress



          

GUY NA YESTERDAY I KNOW SAY NAIJA NO DEY CARRY LAST. Imagine this Oyibo boy wey come dey form for us. Make una see Akpos reply na: An Oyibo kid (white boy) came with his dad to warri as tourists, the oyibo boy decided to show off to Akpors and his friends, so the following argument went between them. Oyibo Boy: I got McDonald, Akpors: i get Mr Biggs, Oyibo boy: I got Mtv , Akpos: we get Stv, Oyibo boy: I got Mike TYson, Akpos: we get Bash Ali, Oyibo boy: I got Elvis Presley Akpos: we get Fela Anikulapo kuti, Oyibo boy: I got T. pain, Akpos: we get T.maya. Oyibo boy: I got T.I, Akpos: we get M.I. Oyibo boy: I got 2-pac, Akpos: we got 2-face. Oyibo boy: I got Beyonce, Akpos: we get Genevieve. Oyibo boy: I got Lil wayne, Akpos: We got Terry G. Oyibo boy: I got Jay Z, Akpos: We get DON JAZZY. Oyibo boy: I got wiz khalifa, Akpos: we get wiz kid. Oyibo boy: I got Hollywood, Akpos: we get nollywood Oyibo boy: I got Silicon valley, Akpos: we get Computer village. Oyibo boy: I got Las Vegas, Akpos: we get Lasgidi. Oyibo boy: I got Miami Beach, Akpos: we get Lekki Beach. Oyibo boy: I gat Aircraft Akpos: We gat Witchcraft Oyibo boy: I got Al Paccino, Akpos: we get Peter Edochie. Oyibo boy: I got Pirate of d Caribbean, Akpos: we get Pirate of Aba. I got beauty and the beast, Akpos: we get Bianca and Ojukwu, Oyibo boy: I got Mr Bean, Akpos: we get Mr Ibu, Oyibo boy: I got American Lotto, Akpos: we get Baba Ijebu. Oyibo boy: We fear Al Qaeda, Akpos: we fear Boko Haram Oyibo boy: i got chinese restaurant, Akpos: we got calabar kitchen!. Oyibo boy: We got wow Akpos: We got nawao. Oyibo ppl make una stop to dey form for us abeg. Lol. Happy Sunday pals
Posted on: Sun, 18 Aug 2013 08:57:09 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015