Guyz,chaoiiiiiiiiii abeg wona supose for love,respect,care,adore - TopicsExpress



          

Guyz,chaoiiiiiiiiii abeg wona supose for love,respect,care,adore if possible worship women yah.wona just imagine say #eve be chop dat apple for garden of eden all ei one,hmmmm,na only woman for di wear cloths nor and wona just imagine say some of the men dem na journalists,hawkers etc,people no for di look wona again for face but na only for downside.But as how wey woman too get carin hrt,ei decide for give #adam small apple so dat dem go wise all dem.abeg babes in da kaban,na lie I yarn?thumbs up for de ladies.
Posted on: Wed, 20 Aug 2014 13:27:49 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015