HOW TO MESS IN PUBLIC & RETAIN UR IMAGE =D To mess for - TopicsExpress



          

HOW TO MESS IN PUBLIC & RETAIN UR IMAGE =D To mess for public dey sweet but if dem catch u, no be small embarrassment o! Just follow this guidelines & You are on your way to being a star in these profession. =D 1. Wen you enter a hall, check d wind direction,if na closed hall wit air condition or fan,beta fo you. Maximum impact. 2. Make sure say you sit down face d wind direction.... 3. Make sure say you get enof leg space. U go soon know why! 4. Form ajebo by crossin your legs every now & then. 5. You don ready to execute, try hold am until time wey the hall dey noisy incase your mess na d type wey dey sound like AK47. 6. Now carefuly cross ur leg, right over left. 7. Elevate the right yansh. 8. Release small (sound check) 9. If no sound, allow make d mess flow steady. 10. Allow time 4 proper circulation. NOTE: 1. Make sure say no be u be d first person to complain. 2. Wen pple begin dey shout Jesus who do these wan. E no go better for d person wey do diskind thin, simply ask why som persons no fit respect demselves 4 public places? na wa o 3. No shout pass odas if not u go become suspect. 4. Take style disengage from d area, relocate to another zone and repeat d exercise! Trust me,u will go places wit dis profession.d world must hear of u more dan Micheal Jackson =D https://m.facebook/profile.php?id=128146687262872&refid=48&ref=stream KILODE CHANNEL 20 BBM CHANNEL C001E4219
Posted on: Fri, 16 May 2014 17:55:26 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015