HOW TO MESS IN THE PUBLIC AND STILL RETAIN UR IMAGE... To mess 4 - TopicsExpress



          

HOW TO MESS IN THE PUBLIC AND STILL RETAIN UR IMAGE... To mess 4 public dey sweet sometimes, but if dem catch u, no be small embarrassment oo! Just follow these guidelines very carefully & u are on ur way 2 being a STAR in this proffession. (1) Wen u enter a hall, 1st of all chek 4 the wind direction, but if na closed door with AC, dat 1 dey okay wela... We dey call am 'MAXIMUM IMPACT' (2) Make sure say u sidon face the wind direction. (3) Make sure say u get enough leg space... (U go soon no why). (4) Form AJEBO by crossing ur legs every now and then. (u understand wetin i mean nah). ( 5) When u don dey ready to Execute, try hold am small until when the hall go dey very noisy, incase ur mess na the type wey dey sound like AK 47. (6) Now carefully cross ur legs, right over left like say u wan take picture... (7) Elevate the right YANSH, then Release am small (sound check)... (8) If e.. no sound, allow am make the mess flow steady. (9) Allow time for proper circulation. PLEASE NOTE: To avoid make dem no catch you, . . . (1) Make sure say no be u be the firs person wey go complain oo. (2) Wen people begin dey shout "CHINEKE!!! E.. no go better 4 the person wey do dis kind thing", Simply ask... "Why e.. be say person no go fit respect the presence of others naa?" (CODED) (3) No hala pass others, if not u go become suspect oo! (4) Take style disengage ur self 4rm that area, relocate to another zone and repeat the Exercise..... (5) No talk say na HACKY teach u bad thing ooo! LOL. ADVICE NO BE CURSE!!! LADIES TAKE NOTE!!!.... HAPPY WEEKEND!
Posted on: Sat, 07 Sep 2013 07:10:38 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015