Hahaha another drama in our Church today. Caty com make - TopicsExpress



          

Hahaha another drama in our Church today. Caty com make anouncement yesday sey, tomoro ka uka ge eri ori onye nso ana akpo Francis zavaa(dat be sey tday). Na So one boy wey catch de msg wel wel like me cary spoon and cup land for church this morning. Wen Mas finish & evrbdy begin de waka bt my boy sat gidigba for him seat. O boy u no de go we won close de church? Shal be katy talk sey ther wil be oriri today? Yes bt no bi spoon type. Nawa 4 una,evry oriri even bible talk am de involv spoon an glass. Wetin be dis type of una oriri wee no de involv rice, mmanya, okporoko?
Posted on: Tue, 03 Dec 2013 06:50:49 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015