. He who fights & runs away , Na fear catch am. 2. Pikin wey no - TopicsExpress



          

. He who fights & runs away , Na fear catch am. 2. Pikin wey no sabi em mama boyfriend, Dey call am brother. 3. A rolling stone no just dey roll, Na person push am. 4. He who lives in a glass house, Na im pepe rest. 5. A stitch intime, dey prevent further tear tear. 6. Birds of d same feather, na d same mama born dem. 7. One good turn, na correct power steering be that. 8. A bird in hand, wetin e wan be again if no be barbeque. 9. Half bread, is better than buns or puff puff. 10. D journey of a thousand miles, Ol?0?9?1?7?1?7 boy e beta make u carry your car go enter aeroplane. 11. The patient dog, Na hunger go kill am. 12. All work & no play, Na Banker be dat. 13. He who laughs last, na mumu, y im no catch d joke d 1st time & laugh when others dey laff!!
Posted on: Fri, 23 Aug 2013 12:20:22 +0000

Trending Topics



lass="sttext" style="margin-left:0px; min-height:30px;"> Rumble Tuff Flip-Top Changing Pad, White, Standard GET YOUR
Lyrical Expressionist moments and thoughts for Christmas Eve
How to Follow the Ferguson October Weekend of Protests
Syarat Utama Mengikuti Asian Cup U19 2014 adalah Pemain Kelahiran
Tissot T-Classic Powermatic White Dial Two-tone Mens Watch

Recently Viewed Topics




© 2015