He who lives in a glass house……. Na im pepper rest A stitch - TopicsExpress



          

He who lives in a glass house……. Na im pepper rest A stitch in time........ dey prevent further tear tear. Birds of the same feather...na the same mama born dem. One good turn......... na correct power steering be that. A bird in hand........ wetin e wan be again if no be barbeque. Half bread………. is better than buns. Journey of a thousand miles……. Ol’boy carry your car go o He who laughs last........ na mumu. Why im no catch the joke at the first time and laugh when others dey laugh? The patient dog........ Na hunger go kill am. All work and no play……Na banker be dat All play and no work…… Abeg na real life be dat. afterall u no see as u dey happy wen dem declare holiday..Pay attention...
Posted on: Thu, 10 Oct 2013 08:56:18 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015