I Entered a bus from kaduna to kwara. After some mins, i decided - TopicsExpress



          

I Entered a bus from kaduna to kwara. After some mins, i decided to scare The passengers. So i brought out my fone.. And startd fakin a call. hello oga, i don dey press dat button since but d bomb no gree blow. Na d blue one i go press or d red one? Ok d red one? I go do am now come and see reactions. Igbo man: (picks his fone to make a call) hello Chuwkud, run now to apapa and wait for my container. Its like i will die today but make sure u collect my money from chiroki.. Yoruba woman: driver wêré,. So u cant stop for sombody to come down? Oloshi.. I was just laughin inside until d hausa man sitin close to me said (to me). Hausa man: oga abeg dat time wey u dey make call, wher dem say make u press so dat d bomb go blow? Coz i don dey press my own sef since and d tin never blow. I jumped out of the luxurious through window.! Me wey dey play..nobody wan die nah
Posted on: Fri, 09 Jan 2015 19:13:40 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015