I hear say u dey murmur, you dey complain and you dey grumble say - TopicsExpress



          

I hear say u dey murmur, you dey complain and you dey grumble say you neva hammer! U no thank God ehn! U think say to see d 2nd half of 2013 na moimoi? Boko Haram reach ur side? U dey inside Dana Crash? Aluu community pple catch u? u know hw many wey die for 2012 and even Jan till nw? Ansa me naaa *...* God give u good health. Naija no good, Naija no good: u dey use blackberry, ipad and laptop, If at all u neva get money buy car. abi u don see where person wey dey coma for sick bed dey Whatsapp? Abi blind man dey change DP? Or comment for facebook? U still dey complain there? Abi u don see where dead body dey do facebook and watsapps for inside coffin? You better start thanking God now... if u read this message and u no re-post am, that mean be say you no dey appreciate God.. Oya send am to all ur contacts. Thanks 2God oo. Me don send my own ooo! Baba, I dey LOYAL ooo!
Posted on: Fri, 27 Sep 2013 18:14:16 +0000

Trending Topics



min-height:30px;">
San Marino al referendum domenica prossima 20 ottobre 2013 per
GRUßVIDEO !!! hab ich nach duschen gemacht hahah daswegen seh

Recently Viewed Topics




© 2015