I hear say u dey murmur, you dey complain and you dey grumble say - TopicsExpress



          

I hear say u dey murmur, you dey complain and you dey grumble say you neva hammer, u no thank God ehn! U think say to see d 10th month of 2013 na moimoi? Boko Haram reach ur side? Abi U dey 4 Dana Crash? Aluu community pple catch u? U no hw many way die for 2012 and even Jan till nw? Ansa me naaa *...* God give u good health. Naija no good, Naija no good: u dey use bb, tecno, nokia200, ipad and laptop, If at all u neva get money to buy car🚘. Abi u don see where person wey dey coma for sick bed dey 2go or watsapps? Abi na blind man wan change DP? or comment for facebook, u still dey complain there? abi u don see where dead body dey do facebook and watsapps 4 coffin? You better Start thanking God now... if u read this message and U no re-post am that means you no dey appreciate God.. Oya send am to all ur contact. 10ks 2God oo!. Me don send my own oooo.........my sister don miss de blessing too oooo
Posted on: Sat, 05 Oct 2013 09:05:46 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015