I no sabi blow English but I fit tell you say I LOVE YOU My - TopicsExpress



          

I no sabi blow English but I fit tell you say I LOVE YOU My Geography na kpom kpom but I sabi say WHERE you live; na in my HEART I dey bad for History but i REMEMBER di first time i see you My Chemistry na zero but I can tell wetin be di REACTION when you smile I am BAD in PHYSICS but I sabi di INTENSITY of SPARK in my EYES when dey SEE you I fit be olodo for every subject but make I tell everybody now; I go pass all subjects if di TOPIC na YOU
Posted on: Fri, 07 Jun 2013 09:01:04 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015