I went to Warri recently,if u see name of churches...Ha!My pple - TopicsExpress



          

I went to Warri recently,if u see name of churches...Ha!My pple even satan self dey fear.You will see something like dis...(a)Satan ur own don kpafuka Evangelicai Ministry.(b)Operation carry devil nack for ground Bible Ministry.(c)D atomic bomb Bible brigadia barack ministry a.k.a shoot d devil make im eye clear.(d)Satan wetin we do u Evangelical church of God a.k.a satan leave us alone.(e)Operation no look uche face Biblical church of christ a.k.a slap satan face ministry.(f)Satan if u try me,u go hear ween prayer ministry.D next name shock me no be small.(g)Bokoharam prayer ministry.If na u be devil,u no go fear?Infact d thing make me i no come know wetin i go name my church...Abeg na which name una suggest make i give am?
Posted on: Wed, 03 Sep 2014 13:23:36 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015