I wonder what Jet Li, Jackie Chan, James Bond 007, Indiana Jones, - TopicsExpress



          

I wonder what Jet Li, Jackie Chan, James Bond 007, Indiana Jones, Steven Seagal, Jason Satman, Van-Damme, Spider man, Iron Man, Bruce Lee, Super Man & even Fantastic Four them, dey do right now. If i may ask, Na for inside film dem go dey show their stunt or greatness. Dem hear say boko haram kidnap over 200 girls 4 9ja,and dey go pam for one corner like say Niaja no dey buy their films. Especially that Jet li & Jackie chan wey fit beat 500 people with bathroom slippers for one spot, abeg make someone help me tell dem say we (9ja) need der help o!!!!! lol....... Lovely Week! Wonderful People. LOVE YOU ALL SHADOW BOY: AKA LIMPOPO
Posted on: Mon, 09 Jun 2014 11:50:49 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015