***************** IF NA YOU Nkoor ***************** Yesterday - TopicsExpress



          

***************** IF NA YOU Nkoor ***************** Yesterday for Berger Lagos State ... I was passing by a Car dealer shop ... I come see some kyn sharp - sharp cars ... Me come decide to do a window shopping.. Since I no carry moni make I go look around ...price some kyn cars .. Since me dress well ... And I carry brief-case .. Wey ma few cloths D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ ... Atlist d sellers ... Go tink say me carry enof cash. As I dey around, then I spoted a very sharp Black car and walked over to inspect am ... The.. car... na .... BMW car ... 2013- 7 series ... A Kingdom on Earth Walahi. As i bend down to feel the fine leather upholstery, a loud fart comot from my nyash...... Walahi .. I mess loudly. ... A Very big embarrassement , com cash me .. And me come look around nervously to see if anyone has noticed d comotion wey me skata for public.. And me silently pray say make ...d sales person no just show immediately as the air around me D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ for fire and brime-stone like Timaya. As i turns back, tanking God say no body come show up at d Arena ... Suddenly a man com appear... standing very close to me... I shock as I see d man ... But d man no do as if say d mess wey D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ for air D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ disturb him nose.. So I laff hahahaha for ma church mind... Say Oluwa tank U̶̲̥̅̊ ooo !!!! U̶̲̥̅̊ no cast me for d kyn Beans wey I chop for Oshodi before I enter bus . Sales- Man :"Good day, Ogaa. How may we help you sir?" Mc PaROT MoUTH : my Broda hw U̶̲̥̅̊ D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥? ( Speaking calmly as a Very Rich Man ) Sales-man : am ok sir Mc PaROT MoUTh :, my Broda ... How much una D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ sell dis car ??? ... I like am well well!! Sales- man : ( he laughs loudly ).... Oga .... if you ..e ... Mess .. Like dis .. Trow every bodi here for confusion ... just becos say U̶̲̥̅̊ touch dis car seat ... Walahi ... I swear ... you go pupu for ur trouser if I tell u d amount ... Abeg carry ur stomach wahala go joor ... Go treat ur sef first .. Den come we go talk ok??? ... Poor man ! Hahahahahahahahahaahahhaahha Mama Bola ... Na God go pay u for d kyn Beans wey U̶̲̥̅̊ sell give me for Oshodi sha ... .... Just PaROTinG
Posted on: Fri, 23 Aug 2013 08:48:39 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015