If God no Bless mrs stella Oduah eeemmm? Me i go use my own Power - TopicsExpress



          

If God no Bless mrs stella Oduah eeemmm? Me i go use my own Power Bless am. U know say men fit thief Billions of dollras make e no shark dem. But wen d woman catch Fat National Agidi eeemmm? She feel like God so say no need to hide am b4 people go Kill her make she protect. Secondly after she don resign eeemmm? When USELESS EFCC FRAUDSTERS GO WAN COME CATCH AM EEEMM SHE GO JUST PACK ENTER HER BULLET PROOF CAR. That time una go see war against EFCC? Una think say dat woman no dey vex like we d masses b4 now? Listen zero Nigerians make i for warn una. If i catch power in politics in d nearest future as stupid Obasanjo don promise me eeemmm? Na only 5 states i go sell so make una no fear. Hear me now. 1 Abuja 2.Lagos 3. Delta 4. Bayelsa 5. Rivers ph 6 akwa ibom uyo 7. Cross river Dogabar 8. Edo benin travel 9. Enugu 10 abia states. Make una no vex ooo money too sweet imagin say i Name ten instead 5 i promise.anyway dat is POLITICS FOR U. MC TOLLGATE 08063584957. no fear
Posted on: Thu, 24 Oct 2013 07:02:28 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015