In Gh, wen u dey go mit her especiali for de 1st T, u mmor chek - TopicsExpress



          

In Gh, wen u dey go mit her especiali for de 1st T, u mmor chek ursef betta, ur skin, mouth, kloths n even ur shuz mmor be shyn shyn cos she go inspect u coret coret evn from de far side b4 desydin to kross over n mit u. Here u do same n u go see sey if no b sey ebe gud thin sey boys boys for be clean, u waste ur T sey u press ur trabo kum shirt betta sef. De second hankie for de shu sef no dey hia b4. Cos here u go see sey she sef en shu make like she take am after en hous for North Kaneshi make flooded wey the flood dry up. Other things u go see sef fit make u abandn mission be it for runnings or runnings. Eno ezi oh,.........................Gh be coret place paaassss. I love ma Gh plus all en resorses. We dey hala but we dey form.
Posted on: Sat, 19 Oct 2013 02:26:50 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015