In WAEC examination, Akpos was asked to complete the following: 1. - TopicsExpress



          

In WAEC examination, Akpos was asked to complete the following: 1. He who fights and run away? Akpos: E don surrender be dat na, na fear catch am 2. A rolling stone? Akpos: No fit just dey roll, na person push am. 3. He who lives in a glass house? Akpos: Na rich politician e go be. 4. A stitch in time? Akpos: Dey prevent further tear tear. 5. Birds of the same feather? Akpos: Na the same mama born them. 6. One good turn? Akpos: Na correct power steering fit do am. 7. A bird in hand? Akpos: Wetin e wan be again if no be barbeque. Dem plenty for chicken republic. 8. Half bread is better than? Akpos: Puff puff, buns or garri without sugar. 9. A journey of a thousand miles? Akpos: Na d person wahala be dat na, Why e no enter car or aeroplane jeje? 10. He who laughs last? Akpos: Get brain problem. Make dem examine am, becos na begining of madness be dat. 11. A patient dog? Akpos: Na hunger go kill am. 12. All work and no play? Akpors: Na bank job be dat bros. 13. Once beaten? Akpos: Na revenge go follow be dat. 14. A fool at forty? Akpos: U never see Naija own, our own starts @ 50. upward cnt stop laffing
Posted on: Wed, 03 Sep 2014 10:00:00 +0000

Trending Topics



BONATO-DE-SÓDIO-topic-548608538562735">BICARBONATO DE SÓDIO - CURA DO CÂNCER COM BICARBONATO DE SÓDIO
Discount Maria Sharapova by Cole Haan 'Air Bacara' Flat If you
CALL FOR VOLUNTEERS! Were looking for persons interested in
Prof. Dr. Hakkı Keskin, Siyasal Bilimci, Almanya Parlamentosu ve
My friend, Steven Edward Streight Posted this earlier today...and

Recently Viewed Topics




© 2015