Indomie Advert Song... Remix.... Asuu do gud oo.. e do - TopicsExpress



          

Indomie Advert Song... Remix.... Asuu do gud oo.. e do gud, Asuu wey giv us strike.. e do gud, wey mek us stay @home... e do gud, dey chop mama thank u... e do gud, dis strike dey sweet well well... e do gud, sum pple don join yahoo... e do gud, sum don dey do ashawo... e do gud, sum dey do gateman... e do gud, while some dey look 4 husband... e do gud, me don dey sing nonsense... e do gud, And u dey read nonsense... e do gud, Me and u who get sense... e do gud, You dey dance as I dey sing... E do gud, Even u Wan Copy Paste e do bad, Abeg who know wen strike go end... e do gud, Me don even ask google... e do gud, Even TB joshua no know... e do gud, Na google go come know?.. e do bad, I tink Gudluck go know... e do worse, Infact am heading 2 Aso rock... e do worst... hahaha .
Posted on: Tue, 19 Nov 2013 16:01:54 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015