Jet Li, Jackie Chan, James Bond 007, Van Dame, Spider Man, Iron - TopicsExpress



          

Jet Li, Jackie Chan, James Bond 007, Van Dame, Spider Man, Iron Man, Commando, Rambo and Super man... Na inside film dem go dey show stunt. Dem hear sey Boko haram don kidnap over 200 girls o... Dem lego for one corner like sey Nigerians no dey buy dere films. Especially dat Jet Li & Jackie Chan wey fit beat 500 people with bathroom slippers at one spot. (If I hear say!, say una bring una film come Nigeria again) #BringBAckOurGirls =))#VexingNigerians. Enjoy the rest of your evenning
Posted on: Wed, 04 Jun 2014 12:07:35 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015