Jet li Jack chan James bond 007 Vandam Spider man Super man - TopicsExpress



          

Jet li Jack chan James bond 007 Vandam Spider man Super man El boi Na inside film dem go dey show stunt, Na so den go dey perform magic for film like say na only dem get power for d whole world. Dem hear sey boko haram don kidnap some people for Nigeria ö... Dem come lego for 1 corner like sey den no hear anytin, Awon oloshi. Especially dat Jet li & Jack chan wey fit beat 500 people with bathroom slippers at 1 spot, Tiwon ba tun bi iya yin re ketun se film weere kan jade moo.
Posted on: Wed, 14 May 2014 20:52:17 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015