Jet li, Jack chan, James bond,Van dame, Spiderman, Superman, - TopicsExpress



          

Jet li, Jack chan, James bond,Van dame, Spiderman, Superman, Batman etc Na inside film una go dey show stunt. Una hear sey boko haram don kidnap some girls o... una lego for 1 corner like sey Nigeria no dey buy una films Especially that Jet li & Jack chan wey fit beat 500 people with bathroom slippers at one spot.......Tiwonbati bi iya yin re ketu shey filmu weere kanjade.i dey vex gan ooooooo....... #BRINGBACKOURGIRLS.
Posted on: Wed, 28 May 2014 19:29:39 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015