KAI! SOME DREAMS SEF!!! which kain dream be dis? Which kain - TopicsExpress



          

KAI! SOME DREAMS SEF!!! which kain dream be dis? Which kain people be dis? Which kain situation be dis? How i go come dream say some gofnors wei we dey support & dey think say dem dey do better thin as dem dey disagree with themself Baraje & Bamanga, dem come do press conference dem dey say dem no do again... But in d dream i come see something abi na body like Ribadu abi na Lamurde dey murdey dem & dem dey shout please! Please! Please! SORRRY!!! NA WAH WOH!!!
Posted on: Tue, 08 Oct 2013 06:37:29 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015