Lol. This Asuu Strike don dey bring the best out of - TopicsExpress



          

Lol. This Asuu Strike don dey bring the best out of students. Make una hear dis wey i compose "I don port remix... My admission don dey portable, he mean say, i fit to carry am come to private UNI easy, come enjoy the studies wey no get e part 2 ah ah, the matric no wey u dey use now and b4 carry dey go dere. Eeh! I don port Oo°˚˚˚˚˚° eeh! I don port Oo°˚˚˚˚˚° eeh! I don port go private Uni kirikata x4 carry the same matric no go, i don upgrade to private school.... You too can switch to private UNI and still retain ur matric number from anoda UNI... Walk into any private UNI authorized outlet and send the word "PORT" to 3232". He suppose dey available for Foreign Universities sef. Asuu e don do o
Posted on: Mon, 05 Aug 2013 22:04:54 +0000

© 2015