My Blackberry don chop my money tire, na him I come vex yesterday - TopicsExpress



          

My Blackberry don chop my money tire, na him I come vex yesterday sell am, come take some money buy Chinaphone! The phone get TV, Touch screen, Nail cutter, Fire lighter etc. I fit write Text message with toothpicks sef. But now am in bigger trouble!!!m 1. E go full after 3 minutes of charging. 2. The spellings get mistakes e.g NokLa, blackderry, i-pon, samswag etc. 3. When aeroplane pass, e go record One missed Call. 4. When a big car horn; e go show Charger connected 5. When Chinese man pass, e go show: One Bluetooth device found 6. When fine guy waka pass, e go show WiFi On 7. When ugly guy waka pass, e go show, Virus detected Abeg ooo! I wan sell am! Who wan buy ooo? Even as I dey find buyer, e dey show me for screen say No contact found Pls dont laugh alone,send those you wish to put a smile on their face. Do have a nice day
Posted on: Wed, 24 Sep 2014 06:30:37 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015