My JOKE na poverty comedy..... E get 1 man e name na Akpors,& e - TopicsExpress



          

My JOKE na poverty comedy..... E get 1 man e name na Akpors,& e get 2 son wen b FRIDAY & OJO. 1 day hungry dey wire Akpors & e 2 sons,& nt even garri dey 4 hous 2 soak,so den dcided 2 go 2 im sista hous if dem go c food chop,as dem dey waka dey go,1 man wit big jeep just knok down FRIDAY,& FRIDAY kon die,so AKPORS rush d big man dey shout eeeehhhhh,my son o,u don kil my son o,na so police rush go dere,as AKPORS see police,e chanc police pple,he say abeg make una liv me & d man 2 setu,cos i no want mak d mata frm nw reach 2morow,2 avoid com 2day com 2morow,as he talk lyk dis,Police vex go deir way,so d big man ask?Oga wetin u want make i do?& Akpors say eehhh eehhhh,u don kil am nw,see am 4 ground u don kil am,if u kw wetin u go do make u do am oh,so d big man enta him car bring out cheque book & sign 3million naira giv Akpors 2 use bury im pikin.As AKPORS look d cheque 3million naira,he say ehhhmmm OJO enta road make dis man kil u complete dis cheque 6million naira.Wetin u tink say Akpors be?
Posted on: Sat, 03 Aug 2013 08:54:10 +0000

Trending Topics



de
WHY RETURN TO GOD? THE TEACHINGS OF BISHOP DAVID HILL/THE LORD
美しすぎる Tamasaburo Bando Men who perform female
Just another day at our rescue: ARE YOU KIDDING ME?? By 6 AM
Karma, a Sanskrit word that roughly translates to action, is a

Recently Viewed Topics




© 2015