My country pple.....Abegmak una try look de kind of okada man way - TopicsExpress



          

My country pple.....Abegmak una try look de kind of okada man way won carri u b4 u enter oh .......cus msg jus enter we country xay most of dem no well oh... xo if u de enter u c 1 way slim or de act 1 kind abeg no enter ... or u c 1 way eye red,yellow or even wear black eye glass....any 1 way get wound full him bdy esp head n hand....run oh...sum de mad wen de bike strt...any 1 way de nod head dat 1 na epilepsy ......jus recently 1 enter convor level trowway him self 4 inside xpress.n passenger inside pit tank God we no call dem 2 glory.....my pple say "prevention beta pass cure" criPple no de jump 4 de lord oh! Xo mak we watch wella abeg! N okada man u way get sickness try find anoda wrk do no de put pple livez 4 risk mm....diz tori is brought 2 u by MPF(medical pple fellowship) & SKYMOON ENT»funky house ltd!!!!pls broadcast (share am n put ur comment abt hw fi tak solv diz wahala!
Posted on: Wed, 14 Aug 2013 19:19:27 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015