My guy wey jus buy new BB,see our conversation... My guy: keezy - TopicsExpress



          

My guy wey jus buy new BB,see our conversation... My guy: keezy abeg ur BB get FM radio?? Me: Nooo! BB no dey get radio nah,shuu!! Y u dey ask?? My guy: e b lyk say my own get radio bcos anytym wey my ba3 don low d phone go say "battery too low for radio use", u dey see hw d mata b so?? My problem b say me no knw where d radio dey nah mek me ask u weda u fit show me.. Me: rollin on d floor laughin out loud.. chei my bele oo, i no fit die 4 laugh
Posted on: Wed, 19 Jun 2013 08:59:22 +0000

Recently Viewed Topics




© 2015