My people, merry Christmas o. Years back, we dey go shop, buy - TopicsExpress



          

My people, merry Christmas o. Years back, we dey go shop, buy better Christmas cards come send am to people. But now, with BB, Facebook, twitter and gbogbo ti gbo, na so so online cards, Broadcasts and pings we dey send. Some people dey even forward people BC sef, come forget to comot the name of the person wey send am, come send am to their contacts including the person wey first send am to them. Na wa o. Na so one person come send me online hamper join. I nor know how him want make I chop am. Anyway, I just say make I yam una some Christmas gist. With all your chopping, remember to carry adrews liver salt, everywhere you go. Above all, make you nor forget the real essence of the day, JESUS CHRIST. GOD BLESS YOU, AND MERRY CHRISTMAS ONCE AGAIN.
Posted on: Thu, 25 Dec 2014 14:03:22 +0000

Trending Topics



stbody" style="min-height:30px;">
After watching that elderly lady roughed up in coast on
Todays daily lesson comes from Luke chapter 14 verses 25, and
Just a few days ago,16 villages were burned down in Nigeria and

Recently Viewed Topics




© 2015