*** NIGERIA PIDGIN PROVERBS & ITS TRANSLATION....!!!*** •Craze - TopicsExpress



          

*** NIGERIA PIDGIN PROVERBS & ITS TRANSLATION....!!!*** •Craze no hard to form, na the trekking be wahala. English translation: Easier said than done. •No matter how hot your temper be, e no fit boil beans. English translation: Calm down, your temper won’t solve the problem. •Chicken wey run from Borno go Ibadan go still end up inside pot of soup. English translation: You can’t run away from your destiny. •Today’s newspaper na tomorrow Suya wrap. English translation: Keep calm! Nothing lasts forever. •Cow wey dey in a hurry to go America go come back as corn beef. English translation: Just be patient. Let the game come to you. Don’t rush! •Akara and moin moin get the same parent, na wetin dem pass through make dem different. English translation: How you start doesn’t matter, what matters is how you finish. •Leave matter for Mathias and Sabi for Sabinus. English translation: Give everyone what they deserve. •The difference between kpekere and plantain chips na packaging. English translation: Don’t judge based on appearance alone. •Escort me, Escort me, na im slave trade take start. English translation: Serious things sometimes start like a joke. •The water wey dem use take make eba can never be recovered back. English translation: Don’t cry over spilled milk.... U can add yours to make me smile too... If u have any funny inspiratio
Posted on: Sat, 17 Jan 2015 10:10:42 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015