NNPC Coner $13 billion in only dis year, Minister of aviation - TopicsExpress



          

NNPC Coner $13 billion in only dis year, Minister of aviation misused #255 millions 4 only 2 cars,Minister of petrolium buys house wort €20 million outsid d country apart 4rm d one in USA, gov. Sule Lamidos children even sabi steal govt. Money, Dam patience day spend 4rm fed. Acct anyhow, my state gov. Gabriel suswan sit dwn day consume, ee no dey beleful. Som piple dey go hide money 4 outside country say dem dey go hospital.. I dey vex. Can smone pls wipe away my tears on fb?. Am going 4 1 week strike. Curupt leaders. God go punish al f una. Selfish piple.
Posted on: Sat, 23 Nov 2013 14:43:42 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015