Na Wa For Women ooO!! In d beginning, women were created to go - TopicsExpress



          

Na Wa For Women ooO!! In d beginning, women were created to go about naked in d garden of Eden, But dey feel dat dey are wise and went to chop d forbidden fruit and start wearing clothes. But today ladies are tired of wearing clothes, dey want to go about naked. In d beginning, ladies breast use to stand alert (gidigba) But ladies will allow rugged men to ruggedly press and suck the breast till it fall down, Now they are looking for Bra to push up again. In d beginning, God gave ladies natural black human hair But ladies will use relaxer and cream on the hair till the colour change, They will fix attachment on the hair But now all of them want th human hair (in the name of brazilian hair).. Wetin happen to the naturel human hair wey you carry come dis world? In d beginning, Ladies dont allow even a single spot like pimple or mark to be on thier face or skin, They will use all sort of creams to clear it But now, Ladies dey draw tattoo of different marks full thier skin. In the beginning, Ladies dey wear 5 yards material as pant to cover thier yarnsh But now, Ladies dey wey rope in d name of G-string wey be say na thier yarnsh dey cover thier pant. In d beginning, God created ladies with natural eye shadow and eye lashes But dey went ahead to barb it off, And now dey are fixing it. In d beginning, postal colour, pencil, eraser are used by student to paint thier colouring book But today, all ladies don turn thier face to colouring book Even d ones wey no go skul at all. Ladies una palava too much ooO. Una dey worry no be small. Abeg Na When Una Destiny Go Stop To Dey Dance Azonto And Kukere.
Posted on: Fri, 09 Aug 2013 22:27:47 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015