Na yesterday i know say Satan wan collect everything from God, na - TopicsExpress



          

Na yesterday i know say Satan wan collect everything from God, na em i shout God forbid!! Why is it that people no longer want to worship God? Man made churches nowadays do organise 1st , 2nd , 3rd to 7th service just to please their members, thank God my God is no respecter of person. Still these people go enter church if pastor preach pass with some minutes dey go begin shout for am, abi this pastor no sabi say i get other things to do??? But no worry whence the leave church drop bible for house, na this same people wey dey shout for pastor say them get other things to do go enter bar, hotel, joint etc from 2pm till dawn they never complain oooh upon say dem don drunk oooh even some of them dey carry hang over till the next day still next week they go still go back there. I sit down analyse Sunday e come dey be like say na world most sinful day be that, but for real this is a day which was meant for us to worship our God a day Christ resurrected, a day for the saints. But today Satan has now influenced many people to do against God. Normally we love God but we keep satans commandments, if i can disease from every ungodly gathering every Sunday and you as my friend do same i think Sunday will gain back its glory which is a holy day. Friends lets make the devil a liar and standfast on Gods promises. Na ur guy 345ive
Posted on: Mon, 24 Mar 2014 10:09:46 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015