Naija toti tori! Dem say boko haram don poison beans and i buy - TopicsExpress



          

Naija toti tori! Dem say boko haram don poison beans and i buy half bag for house. From di one wey i cook, i giv my dog ‘bingo’ make e first test am, 45mins lata bingo stil dey waka, I dey jolly den i eat my own. Afta i eat finish, my gateman run come tel me say bingo don die, hey! I run enta house and drink full gallon of palm oil for my belle. I dey tink my life come outside, my gateman com dey tell me say di driver wey kill bingo wan come beg me. If na u, wetin u go do di gateman?
Posted on: Thu, 24 Jul 2014 10:35:44 +0000

Trending Topics



Contact For Auto ads In Hyderabad - 8686626413,9700501626. We Are
The Colorado Springs Police Department Auto Theft Task Force is
Good Morning ,Love cannot be affected or modified by

Recently Viewed Topics




© 2015