Nawah o! Whch kain area b dis nah? Person no fit sleep/rest...Mama - TopicsExpress



          

Nawah o! Whch kain area b dis nah? Person no fit sleep/rest...Mama go dey shout all her 7 pikin names every 5mins lyk say she dey use microfone...only 1 person dey rear lyk 20black goats, all d goats go come gather 4 my own compound dey cry, na me get una?...Cocks sef go dey crow every now n then, dey pursue/rape hens 4 my compound...All these local house-wives go dey wash clothes come dey sing loud lyk say dem dey do choir rehearsal...I tire O. No make me vex o
Posted on: Fri, 02 Aug 2013 12:35:17 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015