OJB is batlin wit a kidney problem. A donor hs been found & he’s - TopicsExpress



          

OJB is batlin wit a kidney problem. A donor hs been found & he’s in need f $100k (N16m) 2 carry out d operatn. Oya,al of u big boys in d industry cme out & help ur colleague.Dnt wait 2 enter studio 2 sing tribute song.We no go buy am. Na all ur songs dey mention say una get stupendous wealth,oya help ur broda. Whizkid(wey say N500k na chicken and chips)oya come help ur brother.We knw say “ur money & their money no be mate”. Omo jaiye-jaiye,No buy anoda N50m Porsche,Save a life. D’banj and his $50k watch,$20k suit. no look ur broda mak im die.Eja nla open ur Versace wallet. Iyanya u just sign N60m contract wit MTN. .Al we nid now is ur change nt ur waist. 2face,abeg come spend some of this Dubai money.Na this man produce d song(afican Queen) wey launch you o. Don Jazzy and his N60m Porsche, abeg drop something. Davido (OBO), u don get enough gold chain o. P-square and dem mansions and jet, biko drop sometin 4 ur guy. Banky W, Eldee, Dr Sid, Olamide, Wande coal, Timaya, May D, Burna Boy, Ice prince, MI, D’Prince nd others – na all of una dey sing say una dey swim inside money o. No allow this man die o. If una no drink Champagne for 1 weekend una no go die o. abeg gather money help this man.All of you wey i mention,if una fit contribute N1m or 500K each money don complete be dat o..If this man die.shame on all of una. Plz continue to share till it get to them
Posted on: Wed, 26 Jun 2013 23:26:56 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015